[Lyrics] Banky W – Final Say

Banky w final say - [Lyrics] Banky W – Final Say

Read [Lyrics] Banky W – Final Say below: πŸ‘‡

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see I don sow seed wey just dey germinate
So be hopeful
Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve e no dey use us play

E go enter
That thing wey you dey find
E go enter
It might take a little time but
E go enter ah
When the stars align o
E go enter
Everything will be just fine

Cause when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oh o
Cause when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba, I hail oo

Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
Cause baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a little faith and see that

E go enter
That thing wey you dey find
E go enter
It might take a little time
E go enter ah
When the stars align o
E go enter
Everything will be just fine

Cause when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah , yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oo oh o
Cause when Oluwa say yes
Yeah yeah yeah, yeah yeah yeah
Nobody can say no
Baba I hail oo

Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh no matter what them say, no matter what them say

Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Premium WordPress Themes Download
Download Nulled WordPress Themes
Download WordPress Themes Free
Free Download WordPress Themes
udemy paid course free download
download lava firmware
Free Download WordPress Themes
free online course

You May Also Like

About the Author: SB Graphic

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *